Wednesday, August 08, 2007

(S)ELECTIONS 2007

Dearest Mom,

Dem say dem do election o! But na selection we see. Dem praise themselves tire. But almost the whole world don damn dem finish! True true, dem pursue "do or die" election, come land with moon-slide victory wey dem no gree/fit celebrate!!!

Anyway, make we leave matter for mathaias today. Plenty case dey for court and tribunal. Make God abeg help all de judge wey e go JUDGE de matter, amen.

Mama, how are you doing up there? I miss you and Papa so much, and can now understand why man looks up to Heaven in prayers...and for peace.

If you were down here in April, you will almost change nationality! Our people really disgraced us in the eyes and ears of the world!!!

More later.

Love
Dayo

No comments: